Egbema Egberi Media celebrates: Comrade Freedom Atigbi Ph.D! πŸŽ‰

HBD to Comrade Freedom Atigbi Ph.D! πŸŽ‰

By Egbema Egberi Media special correspondent 

Today na your day, and we dey celebrate better leader wey no dey fear to speak truth, no matter who dey involved. You be real lion for Ijaw land—strong voice for di people, and pillar for Niger Delta youths.

Your name no be just Freedom, e carry weight! You dey fight for justice, you dey stand gidigba for wetin right, and your kind no plenty for dis generation.

As you add another year, we dey pray make your wisdom increase, your strength no fail, and your light shine dey go higher. You don inspire plenty youths, and your legacy go last wella.

Enjoy your day, comrade. The struggle still dey, but with you, hope still strong!

More grace, more wins! One love and big respect. πŸ™ŒπŸΎ


Comments